CitizeN (@cfc_citizen1) 's Twitter Profile
CitizeN

@cfc_citizen1

Chelsea CitizeN, Messi FC⚽🏀🏐🥎 and More 🍿 Monaky (GOAT)

(N4N)

ID: 1771806573947400192

linkhttp://Chelsea-citizen.me calendar_today24-03-2024 07:49:51

6,6K Tweet

1,1K Followers

1,1K Following

Monaky (@monakyofficial) 's Twitter Profile Photo

Make everybody bring their A game… I Dey wait … e blike all of una Dey mad… e get why my name na MONAKY put body if u sabi

Monaky (@monakyofficial) 's Twitter Profile Photo

My G … I wake up this morning paro cos wetin Dey sup…. This time we go break that door join their face ….wetin Dey play sef

Monaky (@monakyofficial) 's Twitter Profile Photo

I’m all that and more….. if u no know Dey know now…. Ur pea brain no fit comprehend my artistry….go listen to coco melon

Monaky (@monakyofficial) 's Twitter Profile Photo

Fools like u na why music ain’t what it used to be.. gravitating towards trends n numbers … na why dem Dey farm for una…nothing concern me n dat… I make pure ART

Monaky (@monakyofficial) 's Twitter Profile Photo

See dis ordoyo… why I go yab Great musician like wizzy? For what reason…pick ur brain for waste bin before lawma dispose am

Monaky (@monakyofficial) 's Twitter Profile Photo

I fuck with shalli … most of d people whey Dey mumu here no be actually anybody fan…. Na wetin Dey trend dem know….people pleasers.. wetin thier guy like Naim dem automatically like once opinion change dem change too🤣🤣🤣

Monaky (@monakyofficial) 's Twitter Profile Photo

lol… Drag kee… I never see motor na driver I wan see…🤣🤣🤣…u suppose know say inside 100 , 10 must different…u no Dey see say men mount me for comments