DEVIL ๐Ÿ‘ฟ (@gicent_) 's Twitter Profile
DEVIL ๐Ÿ‘ฟ

@gicent_

I no go rest until I finish you๐Ÿ’€

3RE7HH7V

ID: 1791764659378212864

calendar_today18-05-2024 09:36:33

532 Tweet

3,3K Followers

3,3K Following

DEVIL ๐Ÿ‘ฟ (@gicent_) 's Twitter Profile Photo

Watin devil even do you? Why do you hate me? Abi nah because me and God geh issue??? You dey pick side for the matter wey no concern youโ˜น๏ธ Go get a grip.

Watin devil even do you? Why do you hate me?  Abi nah because me and God geh issue??? 

 You dey pick side for the matter wey no concern youโ˜น๏ธ

Go get a grip.
DEVIL ๐Ÿ‘ฟ (@gicent_) 's Twitter Profile Photo

Collect LAPO eat well, use the money enjoy your life for two months Dem fit now give you 6years imprisonment but you sha no say you enjoy, because you no sabi which day you go kpai. A word is enough for the wise.

DEVIL ๐Ÿ‘ฟ (@gicent_) 's Twitter Profile Photo

If you like go stรฉ@l today, kpai person, insult soldiers, enter sambisa forest, my hand no dey there for today; I wan use today rest Me self don try.... โ˜น๏ธ

If you like go stรฉ@l today, kpai person,  insult  soldiers, enter sambisa forest, my hand no dey there for today; I wan use today rest 

 Me self don try.... โ˜น๏ธ