KALEL’S TIPS (@mr_harleyphaz) 's Twitter Profile
KALEL’S TIPS

@mr_harleyphaz

Public Figure | FTX Analyst | Crypto Related | Freestyle King | Believe 🙏👑

ID: 3302626024

calendar_today29-05-2015 09:48:39

11,11K Tweet

3,3K Followers

956 Following

𝙏𝘼𝙇𝙇 𝙈𝘼𝙉 (@tallmanjb) 's Twitter Profile Photo

Don't worry guys the time is close I must change that pin post with 900 odd upward We need this win 🏆 we will get it right ✅..... don't give up !!!

𝙏𝘼𝙇𝙇 𝙈𝘼𝙉 (@tallmanjb) 's Twitter Profile Photo

I never win about 4 people already promised to send me 200k each one person was about to send me 1 million 🤯 Tell me why I won't give you my best predict.... I just believe every Punter want their followers to win big with them Happiness really matters

KALEL’S TIPS (@mr_harleyphaz) 's Twitter Profile Photo

Now the person tweet no go show make we see the game play o Tomorrow now U go see say the person don win 47k odds with 200 naira Abeg anywhere u dey ,,make urself visible This X ehn 🤣🤣🤣🤣

KALEL’S TIPS (@mr_harleyphaz) 's Twitter Profile Photo

My Followers be like 2 go follow u today, 6 go unfollow tomorrow When u post giveaway,60 to 100 go follow u If e no reach them,, dem go unfollow back Thunder 😭😭😂💔💔💔😂😂