Beta Pikin (@fomaliciousbabe) 's Twitter Profile
Beta Pikin

@fomaliciousbabe

Radio personality , Entertainer,sister, lover of cool and good music, mc hola @moi.

ID: 2807408010

calendar_today13-09-2014 12:56:08

5,5K Tweet

1,1K Followers

174 Following

Konfam FM (@konfamfm) 's Twitter Profile Photo

As a man wey go Northern part of Nigeria to marry wife, You gats chop 150 strokes of cane before you receive go ahead Men Shey you go fit chop 150 strokes of cane for marriage? Make una tune in to mornin Jollof with Daddy Swag and fomalistic Area Mama #marriagetruth #trending

Beta Pikin (@fomaliciousbabe) 's Twitter Profile Photo

Happy Friday, my people 🌞! Na the last bus stop for the week we don reach. No matter how the week carry run you, today na chance to finish strong 💪. Make your spirit dey high, your hustle dey sharp, and your joy no go cut short. Shine your shine, because weekend don dey wave.

Konfam FM (@konfamfm) 's Twitter Profile Photo

Happy New Month from all of us at Konfam 89.5 FM 🌸 “Na our prayer say this new month go sweet pass the one wey don pass.” 🙏

Happy New Month from all of us at Konfam 89.5 FM

🌸 “Na our prayer say this new month go sweet pass the one wey don pass.” 🙏
Beta Pikin (@fomaliciousbabe) 's Twitter Profile Photo

Happy Friday 🌞 Close the week with strength, enter the weekend with peace. ✨ Finish strong, rest easy. AREAMAMA cappings.

Beta Pikin (@fomaliciousbabe) 's Twitter Profile Photo

New week, fresh page 📖 No excuses,just progress. Step out bold, stay consistent, and make your dreams respect you. #MondayMotivation #MondayCharge