Papito Wazobiafm (@papi_spending) 's Twitter Profile
Papito Wazobiafm

@papi_spending

OAP

ID: 1003660434380152832

calendar_today04-06-2018 15:31:09

9,9K Tweet

5,5K Followers

2,2K Following

Papito Wazobiafm (@papi_spending) 's Twitter Profile Photo

🚨 New Wizkid album ‘Made In Lagos’ ft. Skepta, Burna Boy, Damian Marley, HER, Ella Mai & more Out now on all platforms 🇳🇬🦅

🚨 New Wizkid album ‘Made In Lagos’ ft. Skepta, Burna Boy, Damian Marley, HER, Ella Mai & more

Out now on all platforms 🇳🇬🦅
Football Republik (@therepublikans) 's Twitter Profile Photo

We sabi say una wan #chookmouth for the flopos wey happen for Arsenal and Manchester United games yesterday Na why @papitowazobiafm don station for 2pm sharp on top Dj indo to give una opportunate to yarn your mind

We sabi say una wan #chookmouth for the flopos wey happen for Arsenal and Manchester United games yesterday

Na why @papitowazobiafm don station for 2pm sharp on top Dj indo to give una opportunate to yarn your mind
#ChookMouth Wazobia FM 95.1 (@wazobia_fm) 's Twitter Profile Photo

Come see as @papitowazobiafm x Dj Indo dey contest to be the “RIGHT HAND MAN” of the BOSS LADY herself @realchechesmith on top #OgaMadam show . Make we start to dey VOTE 🗳 by replying this tweet with dia handle becos na your hand e dey ooo . LET THE BATTLE BEGIN 😤

Football Republik (@therepublikans) 's Twitter Profile Photo

Which club go finish top 4 for #epl? Follow Timi 'PCFR' x Buchi Laba x Jovita Akudo Eke x @papitowazobiafm pieces ds yarns ontop #euroballyarns podcast Click dis link 👉🏼 youtu.be/OuFia14Pnu0 to watch full video nd subscribe to Football Republik Ng #footballrepublikpodcast

#ChookMouth Wazobia FM 95.1 (@wazobia_fm) 's Twitter Profile Photo

Anoda #tgif don show and Dj Indo x @papitowazobiafm don ready to tear down the roof with gbedu wey dey loud on top #clubwazobia @ 10:30pm sharp today . No miss the energy, the vibes and rhythm becos even Caramel Caramel🌟 never recover from am 😂 . #clubwazobiafm

#ChookMouth Wazobia FM 95.1 (@wazobia_fm) 's Twitter Profile Photo

On top #ClubWazobia Tonite For 10:30pm Catch Dj Indo x @papitowazobiafm As Dem Go Make You #shedibalabala #shedibololo so no miss where the gbedu dey loud!!! 💃 #shedibalabalachallenge #shedibolobolochallenge #chookmouth #wazobiafmlagos #wazobiafm951

#ChookMouth Wazobia FM 95.1 (@wazobia_fm) 's Twitter Profile Photo

Dis wan no be regular!!! We dey give 6 pipu opportunate to watch @uefachampionsleague final live with #therepublikans: @papitowazobiafm x Buchi Laba x Timi 'PCFR' x Chief Suo x Jovita Akudo Eke x MVP_SAWADINHO® Make I hear you say yea yea 😉

#ChookMouth Wazobia FM 95.1 (@wazobia_fm) 's Twitter Profile Photo

Post am ontop Instagram and tag Football Republik with #RepublikansWatchAlong we go come choose the Video wey sweet us pass! MAKE I HEAR YOU SAY YEA YEA!!! 😉

#ChookMouth Wazobia FM 95.1 (@wazobia_fm) 's Twitter Profile Photo

We don set to lite up your #sundae nite like say sun 🌞 dey do nite shift . So Join @papitowazobiafm x Dj Indo x victor u. nwaogu (Nkubi) on top #sundaemedemede @ 8pm sharp . We go do prank, sing along and plenty comedy for you to #medelise dis sundae Oya make we go #chookmouth

We don set to lite up your #sundae nite like say sun 🌞 dey do nite shift

So Join @papitowazobiafm x Dj Indo x victor u. nwaogu (Nkubi) on top #sundaemedemede @ 8pm sharp

We go do prank, sing along and plenty comedy for you to #medelise dis sundae

Oya make we go #chookmouth
Clout Africa (@cloutafrica) 's Twitter Profile Photo

We are excited to announce that the Clout Max radio show will air across 4 stations nationwide! 🚀🚀 Join Do2dtun Energy gAD at 7pm on Cool FM Nigeria 96.9 and @papitowazobiafm at 8pm on #ChookMouth Wazobia FM 95.1 every Saturday as they take over the Clout Max show Get started on clout.ng

We are excited to announce that the Clout Max radio show will air across 4 stations nationwide! 🚀🚀

Join Do2dtun Energy gAD at 7pm on Cool FM Nigeria 96.9 and @papitowazobiafm at 8pm on #ChookMouth Wazobia FM 95.1 every Saturday as they take over the Clout Max show

Get started on clout.ng
Clout Africa (@cloutafrica) 's Twitter Profile Photo

Our next guest artiste on the #CloutMax Radio Show will be live tomorrow with Do2dtun Energy gAD at 7pm on Cool FM Nigeria 96.9 COOL FM CoolFMKano and @papitowazobiafm at 8pm on #ChookMouth Wazobia FM 95.1 Tune in every Saturday to join the conversation ⚡️ Reach Out, Get Clout! 🚀 #CloutAfrica

Our next guest artiste on the #CloutMax Radio Show will be live tomorrow with Do2dtun Energy gAD at 7pm on Cool FM Nigeria 96.9 COOL FM CoolFMKano and @papitowazobiafm at 8pm on #ChookMouth Wazobia FM 95.1

Tune in every Saturday to join the conversation ⚡️

Reach Out, Get Clout! 🚀

#CloutAfrica
#ChookMouth Wazobia FM 95.1 (@wazobia_fm) 's Twitter Profile Photo

😂 If I hear say dem no go dance crase comot from bodi when that jam drops 💃 Who kill the dance pass: @papitowazobiafm x Adakuchineme x Umoh Clementina EdiongSeyene or Uche Nwayiocha Oya #chookmouth #tgif mood don start ooo #wazobiafm951 #dance #tgif #explore #explorer #trend #trending #discover