Web3 Made Easy: Naija Version (@w3madez) 's Twitter Profile
Web3 Made Easy: Naija Version

@w3madez

We dey teach web3 matter here for naija people wey no sabi wetin e be. Anything inside web3 wey dey hard you, here na your spot to take catch up.

ID: 1943396368921264128

calendar_today10-07-2025 19:46:30

2 Tweet

7 Followers

8 Following

π•―π–†π–’π–Ž β–£ (@dammynova7) 's Twitter Profile Photo

More contents on different things for inside web3 go come up and we don get X page for am where una fit de check to try understand anything inside web3. New and old Follow up here: Web3 Made Easy: Naija Version

π•―π–†π–’π–Ž β–£ (@dammynova7) 's Twitter Profile Photo

We take our time last week to sabi wetin crypto wallets be and how e dey work. This week we dey focus on one of the things wey de dey inside crypto wallets (crypto coins) Follow the link below to know more and no forget to follow us Web3 Made Easy: Naija Version industrious-hallway-51e.notion.site/Wetin-be-Crypt…

π•―π–†π–’π–Ž β–£ (@dammynova7) 's Twitter Profile Photo

Come make we learn NFT for simple way for our new episode wey just drop for the site wey dey for down. No forget to follow us for Web3 Made Easy: Naija Version Soon we go dey drop more good web3 contents to take dey teach people for simple way. industrious-hallway-51e.notion.site/NFTs-Non-Fungi…

chiboozor. (@chiboozor_) 's Twitter Profile Photo

btw, this is what Web3 Made Easy: Naija Version is trying to do. crypto education and jargon broken down to the smallest, but make it Pidgin. do well to give them a follow.